Nigerian Gospel Singer, Mercy Chinwo and Husband have finally reveal the face of their newborn son, Charis.
Below are some of the comments on X (formerly Twitter).
- @iamdannyben – This pikin don come Nigeria before, he get unfinished business 😭
- @lordhkn_ – The editing on this picture is so much Una turn baby to senior man.. looking like a 36 year old.. Nawa o
- @obinnankwa- The pikin resemble Zack Orji, or abii na Garri dey do me this thing?
- @selfmadeceleb3- This baby look like Pikin wey don come this world before 😁
- @Israelinnocent_-They should go and do DNA 🙄🤽
- @thereal_beebee- Bia Mr child why are you looking like you came prepared? 😫😂Your face way to serious and mature for a baby… I understand boyNigeria isn’t for the wéak😭😫😂
- @spanzyfcb-These are the type of Children you name Okoro or Okafor. See how him face strong like 7 days Eba
- @officialborbor-Marry fine husband..e get why
So you dont even trust each other self
Why will be doing dna
Hmm ooooh nawo una nah celebrity another story nah is to divorce buh l dont pray for that cause l love mercy
So far the father is not complaining, leave the matter for Matthias.
Nigerians too like cruise abi the husband at any point said he was suspecting his wife 😂
Hahaha 🤣🤣🤣
Why is the baby’s face like 40 years old man 😂😂
The person wey edit this baby no try oo
Omor dis child vex come Nigeria ni o,no gree for anybody version 😂😂😂😂😂😂😂
He took it very personal 😂
Aaaah😂😂😂
Honestly this kid look exactly like Nathaniel bassey o😂😂😂but for now, I rest my case till further notice.
They will come for you like Very dark man
My people with their cruise…..the resemblance is there nah
And the husband is not complaining no scatter their house abeg
🤣🤣🤣🤣🤣🤣
The boy face strong true true ooo. Is the editing that cause that or the baby is just like that?
Ahan🤣nah the editing jare he looks like his father
😂😂😂
Nigerian’s get wahala
Wetin do the pikin face now?
Na editing jare
Something fishy is going on 😂😂😂 this baby Dey para oo
He no even smile
Dem don gist baba Before he come Naija say Naija no be for the weak
Baba came prepared ready for battle
Something is wrong somewhere the babe do not resemble mercy chinwo or husband at all.but anyway the husband like the child so let us let them alone.