Tyla no sabi sing na Davido na her boss and wizkid too
Make that seyi guy no dey curse person anyhow o wetin happen sef
This wunmi girl don tire na why she say done and dusted
Welcome to una wedding anniversary and God bless you all
This Hilda baci girl likes vdm o no wonder she dey look am the other day
All these money matter I no sure say na even truth sef
Make ric hassani go sleep his songs no dey sweet o
Tyla know say Davido and wizkid na the baddest in music so far
Who them wan drag make them drag normally things must sup
All these celebrities make una calm down as many of una no like unaselves
Vdm and this babe matter get as e be o nawa for all these matters o
Why seyi go dey cause this person nah abeg make them stop o
Wunmi dob tire for una matter for this country so done and dusted
This curse no be small thing o e dey go a long way
The matter just get as e be to be grateful
Sign in to your account