Well in my opinion that’s okay but you have to respect your husband though
This portable never settle the first issue he don go buy another car
It’s okay for your wife not to be concerned if your sexually active
Make them leave our guy portable alone lahor
Nawa o how person go sleep with who he senior nawa God help us all
You too dey lie sheggz which woman you dey handle forget that thing jare
This matter pain me sha, May his soul rest in peace amen
Portable too funny everything about him life na business now he wan turn his predicament to music.
That’s nice o I will really like to partake on this new development
Make una rest with mohbad death nah and allow the poor guy rest in peace.
Thank God say portable don return o Omo e no easy for that guy lately, enemies everywhere.
If tacha don tire for us make she go abroad go marry o
Omo this video be like old video if not how them go Carey zaazu like this person wey be werey ni
This Lilian matter she no go rest make this matter for no turn to something else
Davido na my best artist bro, he is really trying for Nigerian music
Sign in to your account