Omo free thing no good,nah she wey wan drink pepsi
Wahala nothing wey person no go ever hear ooh.this one tire me ooh
Which kind issues be this
This trouble don too much for una body women and action.
Jnnn
Wow this is incredible ooh,eeh ladies should learn from this drums are not meant for guys alone.well she has a great talent.
This country nawo ooh
Well crayon you try she still show you shege yet you wan make she change buh shaaa nah love dey cause am …
He has a reason for doing what he did…
Am happy for the two…
This is serious oh
They should stop this fight ooh cause if they continue,what will the fan say about it..
Experience is the best teacher..
I can experience talking here..
Awwn chommy enjoy..
Happy birthday darling.
Naso ee dey start oooh
Wahala be like byicle..
For who np get babe..
All these celebrities self their whala too much
Sign in to your account