Homepage › Forums › Celebrities › Angela Okorie has called Mercy J (Johnson? ) and her mother out again
Wahala. Na when this vawulencego end abeg. Angela please rest or bring evidence. You don too talk
Make Angela stop to dey disturb peoples business and move to the next level of life
Make God sha Dey help us
Make people wey we no offend no Dey after our live cuz wtf 😳
She is looking for Mercy to reply her by all means. She claimed what she cannot prove. Let her share her prove too na
Sign in to your account