The defeat of Manchester United by Chelsea in the ongoing English Premier League left a young Nigerian lady, a passionate fan of Manchester United, devastated.
In a video shared on her TikTok page, teetalksunited, she expressed her pain and frustration over her favorite team’s loss. She lamented Manchester United’s performance, particularly questioning how they could lose to Chelsea in such a crucial moment, despite being 3-2 up in the 96th minute.
The video of her emotional reaction quickly went viral on social media, prompting discussions and reactions from other users.
Let her cry blood. Up Chelsea.
Chelsea no be man u mate from day one …go check record…..u go cry tired
Wahala wahala in portable’s voice.😂
Liverpool will add to your tears come this weekend, but never worry you win some and lose some
That one will be tough oooo
Mtcheew what is wrong with this girl eeh she no no say nah chelsea dey rule
Lmao
Wetin una dey see for this football gan
Football fans.. football na game of 50/50.
Hmmmm confusion everywhere so because of ball that was why she dey cry eyaaa so sorry mummy
One bolt don loose for this one head…better go and face your life, leave football.
🥰😂😂 this lady just Dey make me laugh 😂😂 Shey na now Man U don Dey flop
Abeg make she clear jor
Nah Man U dey stress you so?
Nah lie…Nah just content 🚶
Tori, Chelsea to Man U, you dey whine me ni
Go and get Chilled Pepsi and Suya, you go dey alright…
Guys, nah just content, we dey talk for here, she don cash out from tiktok like that…
Nawah for football fans
Sorry 😔😐